Monday 12 November 2012

IF YOUR PIKIN NO DEY SLEEP FOR NIGHT TIME, ABEG READ THIS



Bottom of Form
IF YOUR PIKIN NO DEY SLEEP FOR NIGHT time, ABEG READ THIS

Wen person born hin pikin finish, sleepless nights na normal thing. In the first few months, your pikin fit sleep for about five hours at a time but, as the months dey go by, she suppose dey sleep for longer periods at night. However, some babies are poor sleepers. Factors, such as stress or separation dey disrupt your baby’s sleep. A daytime and nighttime routine dey help your little one sleep better at night.
Step 1
Program your baby for nighttime sleep by feeding him every three hours during the day. He won't miss a feeding and awaken at night to make up for it, advises William Sears, parenting author and associate clinical professor of pediatrics at the University of California at Irvine
Beware of these foods that are making you gain weight.EatHealthySecrets.com
Step 2
Schedule your baby's nightly feedings properly. For instance, KidsHealth.org suggests that if your baby usually falls asleep after a dinner-time feeding and awakens again at 2 a.m. for a late-night feed, try waking your baby at 11 p.m. for the late-night feed instead. Choose times that suit your schedule.
Step 3
Determine the most comfortable spot wey dey make ahm sleep fast.  Every pikin get wetin him like pass. Some like to dey sleep for  crib, some like to dey sleep for  bassinet, while others prefer to dey with their mama and papa 24-7sleep.
Step 4
Try to dey keep your  pikin  awake during the day when hin dey convenient for you. If your baby  dey sleep too much during the day, he’ll be more alert at night and less likely to sleep well.
Step 5
Always make hin nap time dey  consistent. According to Sears, napping around the same time each day helps your baby to sleep for longer stretches at night.
Step 6
Makesure say una pamper your baby before bedtime. Give ahm warm bath and gently massage to induce sleepiness.








Step 7
No dey rock the baby everytime to sleep as s will grow to expect this treatment to fall asleep, explains KidsHealth.org. Instead, put your baby into her crib or bassinet while she’s drowsy and quietly walk away.
Step 8
Always makesure you dey flexible  with your pikin because hin sleep pattern go change  as he dey grow older. U fit try a different approaches to induce sleep when hin sleep patterns alter, such as adjusting nap and snack time



                                                   




No comments:

Post a Comment